Difference between revisions of "kpako"

Line 16: Line 16:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Person wey no get money, wey dey struggle for everyting for life.
 
Person wey no get money, wey dey struggle for everyting for life.
#: {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)}}
+
:* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)}}
#: {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor  have time for that.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor  have time for that.)}}
#: {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}}
+
:* {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}}
#: {{ux|dv| And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh '''kpako'''. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)}}
+
:* {{ux|dv| And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh '''kpako'''. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)}}
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 13:54, 9 December 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba pako (wood)

Pronunciation

  • kpákó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1772
  • Frequency in raw corpus: 7
  • Frequency rank in raw corpus: 9428

Noun

Person wey no get money, wey dey struggle for everyting for life.

  • All dese kpako dem, dem too dey make noise.  — Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)
  • Kpako no get time for dat one o.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have time for that.)
  • We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet.  — (NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)
  • And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: one from a poor home, one accustomed to the struggles of life as a result of his/her background