Difference between revisions of "kpako"

Line 10: Line 10:
  
===Noun===
 
===Noun===
Person wey no get money, wey dey struggle for everyting for life.
+
* Person wey no get money or come from house wey get money, wey dey hustle because sey im people no get money.
 
:* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)}}
 
:* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)}}
:* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have time for that.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, An hustler has no time for that.)}}
 
:* {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}}
 
:* {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}}
 
:* {{ux|dv| And one ting be sey [[ajebo]] no go fit mix with ghet-... eh '''kpako'''. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)}}
 
Revision as of 13:37, 21 June 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba pako (wood)

Pronunciation

  • kpákó

Play Play

Noun

  • Person wey no get money or come from house wey get money, wey dey hustle because sey im people no get money.
  • All dese kpako dem, dem too dey make noise.  — Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)
  • Kpako no get time for dat one o.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, An hustler has no time for that.)
  • We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet.  — (NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)
  • And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: one from a poor home, one accustomed to the struggles of life as a result of his/her background