Difference between revisions of "kpako"

Line 22: Line 22:
 
* [[ajebutter]]
 
* [[ajebutter]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''one from a poor home, one accustomed to the struggles of life as a result of his/her background''
+
* English: ''poor, one from an humble background''

Revision as of 13:42, 21 June 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba pako (wood)

Pronunciation

  • kpákó

Play Play


Noun

  • Person wey no get money or come from house wey get money, wey dey hustle because sey im people no get money.
  • All dese kpako dem, dem too dey make noise.  — Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)
  • Kpako no get time for dat one o.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, An hustler has no time for that.)
  • We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet.  — (NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)
  • And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: poor, one from an humble background