Difference between revisions of "kpako"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle | + | * Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle. |
:* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|(The not so rich people, disturbs a lot.)}} | :* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|(The not so rich people, disturbs a lot.)}} | ||
:* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no time for that.)}} | :* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no time for that.)}} |
Revision as of 14:54, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba pako (wood)
Pronunciation
- kpákó
Noun
- Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle.
- All dese kpako dem, dem too dey make noise. — (The not so rich people, disturbs a lot.)
- Kpako no get time for dat one o. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no time for that.)
- And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: streetwise, one from an humble background
Adjective
- Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle because sey im people no get money.
- We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet. — (NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)
Translation
- English: poor, underprivileged