Difference between revisions of "kpako"
(14 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''pako'' ( | + | From: Yoruba ''pako'' (wood) |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-kpako.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpako.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Person wey no get money, wey dey | + | * Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle. |
− | + | :* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|(The not so rich people, disturbs a lot.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no time for that.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | :* {{ux|dv| And one ting be sey [[ajebo]] no go fit mix with ghet-... eh '''kpako'''. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)}} |
+ | |||
+ | ====Related forms==== | ||
* [[ajekpako]],[[ajekpaki]] | * [[ajekpako]],[[ajekpaki]] | ||
Line 28: | Line 22: | ||
* [[ajebutter]] | * [[ajebutter]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''one from | + | * English: ''streetwise, one from an humble background'' |
+ | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle. | ||
+ | :* {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''poor'', ''underprivileged'' |
Latest revision as of 14:55, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba pako (wood)
Pronunciation
- kpákó
Noun
- Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle.
- All dese kpako dem, dem too dey make noise. — (The not so rich people, disturbs a lot.)
- Kpako no get time for dat one o. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no time for that.)
- And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: streetwise, one from an humble background
Adjective
- Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle.
- We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet. — (NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)
Translation
- English: poor, underprivileged