Difference between revisions of "kpako"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(2 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle | + | * Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle. |
− | :* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|( | + | :* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|(The not so rich people, disturbs a lot.)}} |
:* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no time for that.)}} | :* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no time for that.)}} | ||
Line 25: | Line 25: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle | + | * Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle. |
:* {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}} | :* {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''poor'', ''underprivileged'' | * English: ''poor'', ''underprivileged'' |
Latest revision as of 14:55, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba pako (wood)
Pronunciation
- kpákó
Noun
- Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle.
- All dese kpako dem, dem too dey make noise. — (The not so rich people, disturbs a lot.)
- Kpako no get time for dat one o. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no time for that.)
- And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: streetwise, one from an humble background
Adjective
- Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle.
- We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet. — (NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)
Translation
- English: poor, underprivileged