Difference between revisions of "kpako"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle because sey im people no get money.
+
* Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle.
 
:* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|(The not so rich people, disturbs a lot.)}}
 
:* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|(The not so rich people, disturbs a lot.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no  time for that.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no  time for that.)}}
Line 25: Line 25:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle because sey im people no get money.
+
* Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle.
 
:* {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}}
 
:* {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''poor'', ''underprivileged''
 
* English: ''poor'', ''underprivileged''

Latest revision as of 14:55, 5 March 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba pako (wood)

Pronunciation

  • kpákó

Play Play


Noun

  • Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle.
  • All dese kpako dem, dem too dey make noise.  — (The not so rich people, disturbs a lot.)
  • Kpako no get time for dat one o.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have no time for that.)
  • And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: streetwise, one from an humble background

Adjective

  • Person wey im mama and papa no get money, wey dey hustle.
  • We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet.  — (NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)

Translation

  • English: poor, underprivileged