Difference between revisions of "kpako"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''pako'' ( | + | From: Yoruba ''pako'' (wood) |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 13:29, 9 December 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba pako (wood)
Pronunciation
- kpákó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1772
- Frequency in raw corpus: 7
- Frequency rank in raw corpus: 9428
Noun
Person wey no get money, wey dey struggle for everyting for life.
- All dese kpako dem, dem too dey make noise. — Egbokhare _2020, no translation
- - (frequency:5)
- Kpako no get time for dat one o. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor people don’t have time for that.)
- We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet. — (NST_cleaned__41717, __no translation__)
- And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: one from a poor home, one accustomed to the struggles of life as a result of his/her background