Difference between revisions of "kpako"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Person wey no get money, wey dey struggle for everyting for life. | Person wey no get money, wey dey struggle for everyting for life. | ||
− | + | :* {{ux|dv| All dese '''kpako''' dem, dem too dey make noise.|Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Kpako''' no get time for dat one o. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have time for that.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| We wey be '''kpako''', we no get time to con form mummies pet. |(NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh '''kpako'''. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)}} | |
====Derived forms==== | ====Derived forms==== |
Revision as of 13:54, 9 December 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba pako (wood)
Pronunciation
- kpákó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1772
- Frequency in raw corpus: 7
- Frequency rank in raw corpus: 9428
Noun
Person wey no get money, wey dey struggle for everyting for life.
- All dese kpako dem, dem too dey make noise. — Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)
- Kpako no get time for dat one o. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have time for that.)
- We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet. — (NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)
- And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: one from a poor home, one accustomed to the struggles of life as a result of his/her background