kpako

Revision as of 13:53, 9 December 2020 by 154.66.33.24 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba pako (wood)

Pronunciation

  • kpákó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1772
  • Frequency in raw corpus: 7
  • Frequency rank in raw corpus: 9428

Noun

Person wey no get money, wey dey struggle for everyting for life.

  1. All dese kpako dem, dem too dey make noise.  — Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)
    Kpako no get time for dat one o.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__10, The poor have time for that.)
    We wey be kpako, we no get time to con form mummies pet.  — (NST_cleaned__41717, Those of us born with a wooden spoon, have no time to be pampered by our mums.)
    And one ting be sey ajebo no go fit mix with ghet-... eh kpako.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__8, And the fact is that the spoilt brats can't mix with the ghet-... uh, the underprivileged.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: one from a poor home, one accustomed to the struggles of life as a result of his/her background