Difference between revisions of "kpali"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija==") |
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | * [[pali]] | ||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | * From: English ''curving'' | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * kpálí | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-kpali.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-kpali.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Frequency=== | ||
+ | * Frequency in NSC treebank: 0 | ||
+ | * Frequency in raw corpus: 0 | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Paper wey person hold for owning someting. | ||
+ | #{{ux|dv|Di police stop am dey ask am for im '''kpali'''. |(NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)}} | ||
+ | #{{ux|dv|Di '''kpali''' im carry na fake. |(NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)}} | ||
+ | |||
+ | * Certificate wey person collect for school. | ||
+ | #{{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)}} | ||
+ | #{{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)}} | ||
+ | |||
+ | * Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo. | ||
+ | :{{ux|dv|De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo.. |(NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)}} | ||
+ | |||
+ | |||
+ | ====Synonym==== | ||
+ | * [[paper]], [[sabuke]] | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''Lincense, certificate, visa''. |
Revision as of 16:40, 7 September 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English curving
Pronunciation
- kpálí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency in raw corpus: 0
Noun
- Paper wey person hold for owning someting.
- Di police stop am dey ask am for im kpali. — (NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)
- Di kpali im carry na fake. — (NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)
- Certificate wey person collect for school.
- I don collect my kpali for school. — (NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)
- De no get kpali for di job dem dey do. — (NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)
- Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo.
- De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo.. — (NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)
Synonym
Translations
- English: Lincense, certificate, visa.