Difference between revisions of "kpali"

Line 16: Line 16:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Paper wey person hold for owning someting.
 
# Paper wey person hold for owning someting.
*{{ux|dv|Di police stop am dey ask am for im '''kpali'''. |(NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di police stop am dey ask am for im '''kpali'''. |(NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)}}
*{{ux|dv|Di '''kpali''' im carry na fake. |(NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di '''kpali''' im carry na fake. |(NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)}}
  
 
#Certificate wey person collect for school.
 
#Certificate wey person collect for school.
*{{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)}}
+
#:*{{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)}}
*{{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)}}
+
#:*{{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)}}
  
 
#Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo.
 
#Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo.
*{{ux|dv|De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo.. |(NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)}}
+
:{{ux|dv|De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo.. |(NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)}}
  
  

Revision as of 16:54, 7 September 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English curving

Pronunciation

  • kpálí

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency in raw corpus: 0

Noun

  1. Paper wey person hold for owning someting.
    • Di police stop am dey ask am for im kpali.  — (NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)
    • Di kpali im carry na fake.  — (NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)
  1. Certificate wey person collect for school.
    • I don collect my kpali for school.  — (NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)
    • De no get kpali for di job dem dey do.  — (NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)
  1. Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo.
De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo..  — (NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)


Synonym

Translations

  • English: lincense, certificate, visa.