Difference between revisions of "kpali"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Paper wey person hold for owning someting.
+
* Paper wey person hold for owning someting.
#:*{{ux|dv|Di police stop am dey ask am for im '''kpali'''. |(NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)}}
+
#{{ux|dv|Di police stop am dey ask am for im '''kpali'''. |(NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)}}
#:*{{ux|dv|Di '''kpali''' im carry na fake. |(NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)}}
+
#{{ux|dv|Di '''kpali''' im carry na fake. |(NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)}}
  
#Certificate wey person collect for school.
+
* Certificate wey person collect for school.
#: {{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)}}
+
#{{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)}}
#: {{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)}}
+
#{{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)}}
  
#Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo.
+
* Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo.
#: {{ux|dv|De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo.. |(NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)}}
+
:{{ux|dv|De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo.. |(NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)}}
  
  

Revision as of 16:59, 7 September 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English curving

Pronunciation

  • kpálí

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency in raw corpus: 0

Noun

  • Paper wey person hold for owning someting.
  1. Di police stop am dey ask am for im kpali.  — (NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)
  2. Di kpali im carry na fake.  — (NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)
  • Certificate wey person collect for school.
  1. I don collect my kpali for school.  — (NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)
  2. De no get kpali for di job dem dey do.  — (NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)
  • Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo.
De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo..  — (NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)


Synonym

Translations

  • English: lincense, certificate, visa.