Difference between revisions of "kpali"

Line 19: Line 19:
 
#:* {{ux|dv|Di '''kpali''' im carry na fake. |(NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di '''kpali''' im carry na fake. |(NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)}}
  
# Certificate wey person collect for school.
+
#Certificate wey person collect for school.
 
#:* {{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)}}
 
#:* {{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)}}
 
#:* {{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)}}
 
#:* {{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)}}

Revision as of 17:37, 7 September 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English curving

Pronunciation

  • kpálí

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency in raw corpus: 0

Noun

  1. Paper wey person hold for owning someting.
    • Di police stop am dey ask am for im kpali.  — (NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)
    • Di kpali im carry na fake.  — (NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)
  1. Certificate wey person collect for school.
    • I don collect my kpali for school.  — (NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)
    • De no get kpali for di job dem dey do.  — (NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)
  1. Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo.
    • De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo..  — (NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)


Synonym

Translations

  • English: lincense, certificate, visa.