Difference between revisions of "kparakpor"

Line 15: Line 15:
 
#  Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
 
#  Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
 
#:* {{ux|dv| E be like sey na '''kparakpor''' de dey for dat office. '''Kparakpor''' and [[man know man]]  |(NSC_Onwuegbuzia_2021, It seems tribalism is the order of the day in that office. tribalism and favoritism.)}}
 
#:* {{ux|dv| E be like sey na '''kparakpor''' de dey for dat office. '''Kparakpor''' and [[man know man]]  |(NSC_Onwuegbuzia_2021, It seems tribalism is the order of the day in that office. tribalism and favoritism.)}}
#:* {{ux|dv| ICPC don dey because of all di [[magomago]] and '''kparakpor''' wey people dey do for government work.  |(NSC_Onwuegbuzia_2021, The ICPC exists because of all the fraud and tribalism in the civil service.)}} insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| ICPC don dey because of all di [[magomago]] and '''kparakpor''' wey people dey do for government work.  |(NSC_Onwuegbuzia_2021, The ICPC exists because of all the fraud and tribalism in the civil service.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 15:46, 2 February 2021

Naija

Alternative Form

kprakpor

Etymology

From: Urhobo kparakor language

Pronunciation

kpàràkpòr Play Play

Noun

  1. Meeting wey people wey from di same area dey do.
    • Even if people no dey Naija, kparakpor full ground for Jand.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)
    • Naija people no dey use kparakpor matter dey play.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)
  2. Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
    • E be like sey na kparakpor de dey for dat office. Kparakpor and man know man  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, It seems tribalism is the order of the day in that office. tribalism and favoritism.)
    • ICPC don dey because of all di magomago and kparakpor wey people dey do for government work.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The ICPC exists because of all the fraud and tribalism in the civil service.)

Synonym

man know man

Antonym

Translation

English: town hall association, tribalism