Difference between revisions of "kparakpor"

Line 19: Line 19:
 
# Meeting wey people wey from di same area dey do.
 
# Meeting wey people wey from di same area dey do.
 
#:* {{ux|dv| Even if people no dey Naija, '''kparakpor''' full ground for Jand. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)}}
 
#:* {{ux|dv| Even if people no dey Naija, '''kparakpor''' full ground for Jand. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)}}
#:* {{ux|dv| Naija people no dey use kparakpor matter dey play. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)}}
+
#:* {{ux|dv| Naija people no dey use '''kparakpor''' matter dey play. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)}}
 
#  Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
 
#  Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
 
#:* {{ux|dv| E be like sey na '''kparakpor''' de dey for dat office. '''Kparakpor''' and [[man know man]]  |(NSC_Onwuegbuzia_2021, It seems tribalism is the order of the day in that office. tribalism and favoritism.)}}
 
Revision as of 15:57, 2 February 2021

Naija

Alternative Form

kprakpor

Etymology

From: Yorubakparakor Translation English: come together

Pronunciation1

kpràkpòr Play Play

Pronunciation2

kpràkpòr Play Play

Noun

  1. Meeting wey people wey from di same area dey do.
    • Even if people no dey Naija, kparakpor full ground for Jand.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)
    • Naija people no dey use kparakpor matter dey play.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)
  2. Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
    • E be like sey na kparakpor de dey for dat office. Kparakpor and man know man  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, It seems tribalism is the order of the day in that office. tribalism and favoritism.)
    • ICPC don dey because of all di magomago and kparakpor wey people dey do for government work.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The ICPC exists because of all the fraud and tribalism in the civil service.)

Synonym

man know man

Antonym

Translation

English: town hall association, tribalism