Difference between revisions of "kparakpor"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
[[kprakpor]] | [[kprakpor]] | ||
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From Yoruba: ''kparakor'' ( ''come together'') | From Yoruba: ''kparakor'' ( ''come together'') |
Revision as of 14:08, 14 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From Yoruba: kparakor ( come together)
Pronunciation1
Pronunciation2
Noun
- Meeting wey people wey from di same area dey do.
- Even if people no dey Naija, kparakpor full ground for Jand. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)
- Naija people no dey use kparakpor matter dey play. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)
- Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
- E be like sey na kparakpor de dey for dat office. Kparakpor and man know man — (NSC_Onwuegbuzia_2021, It seems tribalism is the order of the day in that office. tribalism and favoritism.)
- ICPC don dey because of all di magomago and kparakpor wey people dey do for government work. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The ICPC exists because of all the fraud and tribalism in the civil service.)
Synonym
Antonym
Translation
English: town hall association, tribalism