Difference between revisions of "kparakpor"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Meeting wey people wey from di same area dey do.
+
# Meeting wey people wey come from di same area dey do.
 
#:* {{ux|dv| Even if people no dey Naija, '''kparakpor''' full ground for Jand. |(Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)}}
 
#:* {{ux|dv| Even if people no dey Naija, '''kparakpor''' full ground for Jand. |(Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)}}
 
#:* {{ux|dv| Naija people no dey use '''kparakpor''' matter dey play. |(Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)}}
 
#:* {{ux|dv| Naija people no dey use '''kparakpor''' matter dey play. |(Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)}}

Revision as of 15:06, 5 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

From Yoruba: kparakor ( come together)

Pronunciation1

  • kpàràkpòr

Play Play

Noun

  1. Meeting wey people wey come from di same area dey do.
    • Even if people no dey Naija, kparakpor full ground for Jand.  — (Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)
    • Naija people no dey use kparakpor matter dey play.  — (Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)
  2. Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
    • E be like sey na kparakpor de dey for dat office. Kparakpor and man know man.  — (It seems tribalism is the order of the day in that office. tribalism and favoritism.)
    • ICPC don dey because of all di magomago and kparakpor wey people dey do for government work.  — (The ICPC exists because of all the fraud and tribalism in the civil service.)

Synonym

Translation

  • English: town hall association, tribalism