Difference between revisions of "kparakpor"

 
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From Yoruba: ''kparakor''  ( ''come together'')
+
From Yoruba: ''pa ara po''  (''come together'')
  
 
===Pronunciation1===
 
===Pronunciation1===

Latest revision as of 15:07, 5 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

From Yoruba: pa ara po (come together)

Pronunciation1

  • kpàràkpòr

Play Play

Noun

  1. Meeting wey people wey come from di same area dey do.
    • Even if people no dey Naija, kparakpor full ground for Jand.  — (Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)
    • Naija people no dey use kparakpor matter dey play.  — (Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)
  2. Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
    • E be like sey na kparakpor de dey for dat office. Kparakpor and man know man.  — (It seems tribalism is the order of the day in that office. tribalism and favoritism.)
    • ICPC don dey because of all di magomago and kparakpor wey people dey do for government work.  — (The ICPC exists because of all the fraud and tribalism in the civil service.)

Synonym

Translation

  • English: town hall association, tribalism