Difference between revisions of "kparakpor"

Line 2: Line 2:
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
 
[[kprakpor]]
 
[[kprakpor]]
 +
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From Yoruba: ''kparakor''  ( ''come together'')
 
From Yoruba: ''kparakor''  ( ''come together'')

Revision as of 14:08, 14 August 2021

Naija

Alternative Form

kprakpor

Etymology

From Yoruba: kparakor ( come together)

Pronunciation1

kpràkpòr Play Play

Pronunciation2

kpràkpòr Play Play

Noun

  1. Meeting wey people wey from di same area dey do.
    • Even if people no dey Naija, kparakpor full ground for Jand.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Even if people are not in Nigeria, there are tribal town hall meetings abroad.)
    • Naija people no dey use kparakpor matter dey play.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Nigerians take tribal town hall meetings very seriously.)
  2. Wetin person dey do when e be sey e dey favour person wey come from im side.
    • E be like sey na kparakpor de dey for dat office. Kparakpor and man know man  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, It seems tribalism is the order of the day in that office. tribalism and favoritism.)
    • ICPC don dey because of all di magomago and kparakpor wey people dey do for government work.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The ICPC exists because of all the fraud and tribalism in the civil service.)

Synonym

man know man

Antonym

Translation

English: town hall association, tribalism