Difference between revisions of "kpatakpata"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-kpatakpata.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kpatakpata.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kpatakpata.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kpatakpata.m.ogg</sm2>  
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===

Revision as of 14:01, 5 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From : Yoruba kpata kpata meaning completely

Pronunciation

  • kpata-kpata

Play Play

Adverb

  • Sey someting happen wey be sey noting dey to do again. (you agree?|)
  • Dem go protect di pikin as dem take dey protect odir pikin dem wey separate from im papa or family people kpatakpata.  — Egbokhare_2020, They will protect the child the same way they will protect other children who have been completely separated from their father or familys.)
  • I don chop di food kpatakpata  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I have eaten the food completely.)

Translations

  • English: completely


Noun

  • Person wey be di oga for the top.
  • Oga kpatakpata for INEC.  — (bbc__77036, The INEC chairman.)
  • Dem arrest di oga kpatakpata for di workers union  — (deuber__2636, The leader of workers union was arrested.)

Translations

  • English: leader, boss