Difference between revisions of "kpomo"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From Yoruba: ''pomo'' (''cow skin'')
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===Frequency===
+
kpòmó
===Usage===
+
<sm2>Pcm-ng-kpomo.f.ogg</sm2>
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-kpomo.m.ogg</sm2>
===POS===
+
===Noun===
#
+
* Cow skin wey de don comot di hair.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget '''kpomo''' because e get taste wey e dey give. |(NSC_2021, After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)}}
====Related forms====
+
:* {{ux|dv| I dey like '''kpomo''' wey don soak inside stew wey pepper full. |(NSC_2021, I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)}}
====Synonym====
 
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''Cow skin''

Revision as of 12:24, 14 July 2021

Naija

Etymology

From Yoruba: pomo (cow skin)

Pronunciation

kpòmó Play Play

Noun

  • Cow skin wey de don comot di hair.
  • As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget kpomo because e get taste wey e dey give.  — (NSC_2021, After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)
  • I dey like kpomo wey don soak inside stew wey pepper full.  — (NSC_2021, I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)

Translation

English: Cow skin