Difference between revisions of "kpons"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 14: | Line 14: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 3320 | * Frequency rank in raw corpus: 3320 | ||
− | === | + | ===Noun=== |
Na as person take get correct muscle for body wey dey show for e arm and shoulder . | Na as person take get correct muscle for body wey dey show for e arm and shoulder . | ||
Revision as of 14:25, 14 August 2021
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- kpɔ̂ns
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1599
- Frequency in raw corpus: 46
- Frequency rank in raw corpus: 3320
Noun
Na as person take get correct muscle for body wey dey show for e arm and shoulder .
- My broda get kpons o. — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
Synonyms
Translations
- English: muscular person/ macho