kpons

Revision as of 16:19, 1 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Pronunciation

  • kpɔ̂ns

Play Play


Noun

  • Na as person take get correct muscle for body wey dey show for im hand and im shoulder.
  • My broda get kpons o.  — (NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy.)
  • No be by kpons o, if you do anyhow, you go see anyhow.  — (NSC_2021, Your muscles don't mean a thing, if you misbehave you could get into trouble.)

Synonyms

Translations

  • English: muscles