kpons
Naija
Etymology
- Unknown
Pronunciation
- kpɔ̂ns
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1599
- Frequency in raw corpus: 46
- Frequency rank in raw corpus: 3320
Adjective
Na as person take get correct muscle for body wey dey show for e arm and shouler Sey person grab.
- My broda get kpons o. — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
Translations
- English: to be sturdy