kpons
Naija
Pronunciation
- kpɔ̂ns
Noun
- Na as person take get correct muscle for body wey dey show for im hand and im shoulder.
- My broda get kpons o. — (NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy.)
- No be by kpons o, if you do anyhow, you go see anyhow. — (NSC_2021, Your muscles don't mean a thing, if you misbehave you could get into trouble.)
Synonyms
Translations
- English: muscles