kpons

Revision as of 20:26, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Pronunciation

  • kpɔ̂ns

Play Play

Noun

  • Na as person take get correct muscle for body wey dey show for im hand and im shoulder.
  • My broda get kpons o.  — (NSC_2020, My brother has huge muscles on his hand and shoulder.)
  • No be by kpons o, if you do anyhow, you go see anyhow.  — (NSC_2021, Your muscles don't mean a thing, if you misbehave you could get into trouble.)

Synonyms

Translations

  • English: muscles