Difference between revisions of "kura"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na person wey [[sharp]] pass im sef de sabi do some kind bad ting but be like [[holyholy]].
+
* Person wey [[sharp]] pass imsef con dey sabi do some kind [[badbad]] ting but e dey do  like [[holyholy]].
 
:*{{ux|dv| You be '''kura'''.|(Egbokhare_2021, You are a crook.)}}
 
:*{{ux|dv| You be '''kura'''.|(Egbokhare_2021, You are a crook.)}}
 
:*{{ux|dv| Dat guy dey talk [[smallsmall]] like better person but im be'''kura'''.|(NSC_2021, The man talks gently, but he is not sincere.)}}
 
:*{{ux|dv| Dat guy dey talk [[smallsmall]] like better person but im be'''kura'''.|(NSC_2021, The man talks gently, but he is not sincere.)}}

Revision as of 12:04, 2 August 2021

Naija

Etymology

From: Hausa kura Hyena

Pronunciation

  • kúrá

Play

Noun

  • You be kura.  — (Egbokhare_2021, You are a crook.)
  • Dat guy dey talk smallsmall like better person but im bekura.  — (NSC_2021, The man talks gently, but he is not sincere.)

Synonyms

Translations

  • English: a crook