kura

Naija

Etymology

From: Hausa kura Hyena

Pronunciation

  • kúrá

Play

Noun

Na person wey sharp pass im sef de sabi do some kind bad ting but be like holyholy.

  • You be kura.  — (Egbokhare_2021, You are a crook.)
  • Dat guy dey talk smallsmall like better person but im bekura.  — (NSC_2021, The man talks gently, but he is not sincere.)

Synonyms

Translations

  • English: a crook