latecomer

Revision as of 15:14, 21 June 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English latecomer

Pronunciation

  • létkɔ̄mà

Play

Noun

  • Person wey no dey quick reach somewhere.
  • You be latecomer.  — (Egbokhare, 2020. You come in late always.)
  • Na so all of dem be for dat family, so so latecomer dem.  — (NSC_Legbeti_2021. They are all fond of coming late in that family.)
  • Someone wey no dey do tings on time.
  • your own way na latecomer.  — (NSC_Legbeti_2021. You come in late)

Translations

English: late comer