latecomer

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English latecomer

Pronunciation

  • létkɔ̄mà

Play

Noun

  • Person wey no dey quick reach somewhere.
  • You be latecomer.  — (Egbokhare, 2020. You come in late always.)
  • Na so all of dem be for dat family, so so latecomer dem.  — (NSC_Legbeti_2021. They are all fond of coming late in that family.)

Translations

English: late comer