latecomer

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English latecomer

Pronunciation

  • létkɔ̄mà

Play

Noun

  • Person wey no dey quick reach somewhere.
  • You be latecomer.  — (Egbokhare, 2020. You come in late always.)
  • You want be principal and you be 'latecomer.  — (NSC_Legbeti_2021. You want to be a the principal yet you are a late comer.)

Translations

English: late comer