latecomer

Revision as of 20:47, 17 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: late and come

Pronunciation

  • létkɔ́mà

Play Play

Noun

  • Person wey no dey quick reach somewhere.
  • You be latecomer.  — (You come in late always.)
  • You want be prefect and you be latecomer, you never really serious sha.  — (NSC_2021, You want to be a prefect yet you come late. You must be joking.)

Translations

English: person who comes late