Difference between revisions of "leak"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* lîk
 
* lîk
<sm2>Pcm-ng-leak.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-leak.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-leak.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-leak.m.ogg</sm2>  
  
  
Line 13: Line 13:
 
# Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
 
# Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
 
#:*{{ux|dv|Less di tube as di tyre sef don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)}}
 
#:*{{ux|dv|Less di tube as di tyre sef don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)}}
#:*{{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
+
#:*{{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
 
# Make people know wetin suppose be secret.
 
# Make people know wetin suppose be secret.
 
#:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey tey before e dey '''leak''' |(NSC_2021. Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)}}
 
#:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey tey before e dey '''leak''' |(NSC_2021. Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)}}

Revision as of 17:19, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk

Play Play


Verb

  1. Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
    • Less di tube as di tyre sef don dey leak.  — (Egbokhare_2021. Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
    • I beg tell am sey di bucket dey leak.  — (NSC_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
  2. Make people know wetin suppose be secret.
    • For face me I face you, matter no dey tey before e dey leak  — (NSC_2021. Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)
    • Police cancel exams sake of say dis papers leak.  — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)


Synonyms

Translations

  • English: Deflate, expose