Difference between revisions of "leave"

m (Conversion script moved page Leave to leave: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* lose 0.63 802, abandon 0.61 101, forget 0.60 672, pursue 0.59 426, tire 0.59 548, disturb 0.59 183, hold 0.58 1315, stay 0.58 1561, comot 0.57 4450
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English leave
+
From: English ''leave''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* liv
+
* lív
 
<sm2>Pcm-ng-leave.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-leave.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-leave.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-leave.m.ogg</sm2>  
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 1297
 
* Frequency in raw corpus: 1297
 
* Frequency rank in raw corpus: 287
 
* Frequency rank in raw corpus: 287
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
leave: no definition -- Definition in Naija?
+
# Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
 
+
#:* {{ux|dv|I dey maternity leave for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on '''maternity leave''' for three months.)}}
 
+
#: {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)}}
# amod-case (frequency:5)
+
#: {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)}}
#: {{ux|dv|Usman Yusuf, who bin dey on administrative '''leave''', di statement tok. |(bbc__2795, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Vice-President bin rush go UK after im fall sick, and now e dey on medical '''leave'''. |(bbc__32806, __no translation__)}}
 
# det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|One young man wey no gree make we write im name tok say Nigerian men no go use di '''leave''' do beta tin. |(bbc__79044, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Local tori pipo dey report say di '''leave''' suppose last for three months wey go finally lead to im final waka from di bankers bank. |(bbc__64204, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E fit make American government give dem workers '''leave''' without pay. |(bbc__44480, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If application for foster order still dey court, no person wey don gree to foster di pikin go fit withdraw or make dem withdraw di pikin from di person wey  dey give am care if di court no give '''leave''' and as dem dey give di '''leave''', court go put di pikin good body for mind. |(hildrights__386, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Why women at 35 fit no born pikin again - Doctor Maternity '''leave''' na 4 months now for Nigeria |(bbc__100693, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pastor Biodun Fatoyinbo go take '''leave''' of absence from pulpit Oga Biodun Fatoyinbo, wey be di Senior pastor of di Commonwealth of Zion Assembly  don announce say e go step down from pulpit on top di rape accuse wey dey im head. |(bbc__80581, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Gabon presido no be di first African kontri wey go take dis kain medical '''leave''' before, For 2017 Nigeria Presido Muhammadu Buhari return to im kontri three months afta im stay London for sickness wey di presidency no gree tell kontri pipo wetin e be. |(bbc__31350, __no translation__)}}
 
# compound-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|According to Pwajok, di paternity '''leave''' na to make sure say di mama and pikin get enough care from di papa. |(bbc__11582, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori pipo News Agency of Nigeria  say di president bin plan to spend di casual '''leave''' for im village for Daura, Katsina State. |(bbc__95541, __no translation__)}}
 
# case-compound (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di 37-year-old go take six weeks of maternity '''leave''', and don now pass on her duties to Deputy Prime Minister Winston Peters. |(bbc__30517, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But Betty Apiafi from Rivers say since di bill for maternity '''leave''' dey inside di Labour Act, e for better if dis new one na amendment to di Act. |(bbc__21257, __no translation__)}}
 
# compound-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Lagos State goment approve 10-day paternity '''leave''' in 2014 Di bill for di act to allow all married men wey dey work in private and public service go on paternity '''leave''' don fail to enta second stage for House of Representatives. |(bbc__62936, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI Nigeria Minister of Labour and Employment Chris Ngige announce am International Labour Organization conference for Geneva Switzerland Beta tori don land for domot of working mama dem wey just born pikin for Nigeria because e belike say dem go begin enjoy four month maternity '''leave''' from now on. |(bbc__80144, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[Maternity leave|Maternity leave]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Maternity leave na 4 months now for Nigeria |(bbc__65951, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Maternity leave na 4 months now for Nigeria Support don come for working mama dem wey dey breastfeed |(bbc__65952, __no translation__)}}
 
* [[Paternity leave|Paternity leave]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Paternity leave fit no dey for Nigeria but no be new thing for some African countries. |(bbc__80602, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Paternity leave fit help papa bond wella wit im new pikin Some Nigerians don begin ask goment to make am law for men wey dey work for both public and private sector to get paternity leave as fathers of new born pikins. |(bbc__80601, __no translation__)}}
 
* [[maternity leave|maternity leave]]
 
 
 
#: {{ux|dv|I dey maternity leave for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on '''maternity leave''' for three months.)}}
 
#: {{ux|dv|Di House say na woman dey carry di pikin for nine months so na only woman suppose dey collect maternity leave. |(bbc__73812, __no translation__)}}
 
* [[paternity leave|paternity leave]]
 
 
 
#: {{ux|dv|According to Pwajok, di paternity leave na to make sure say di mama and pikin get enough care from di papa. |(bbc__11582, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Paternity leave fit help papa bond wella wit im new pikin Some Nigerians don begin ask goment to make am law for men wey dey work for both public and private sector to get paternity leave as fathers of new born pikins. |(bbc__80601, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* lose 0.63 802, abandon 0.61 101, forget 0.60 672, pursue 0.59 426, tire 0.59 548, disturb 0.59 183, hold 0.58 1315, stay 0.58 1561, comot 0.57 4450
 
 
 
====Antonyms====
 
* lose 0.63 802, abandon 0.61 101, forget 0.60 672, pursue 0.59 426, tire 0.59 548, disturb 0.59 183, hold 0.58 1315, stay 0.58 1561, comot 0.57 4450
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
leave: no definition -- Definition in Naija?
+
* Na make person comot for one place go anoder.  
 
+
#:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty plate for this kitchen?. |(NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|I beg pull your shoe '''leave''' am for [[domot]]. |(NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)}}
# obj (frequency:134)
+
#:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, leave it.)}}
#: {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' them. |(jw__29072. Let us prepare to leave here.)}}
#: {{ux|dv|'''Leave''' dem. |(jw__22043, __no translation__)}}
+
# Na make person no carry  someting follow body.
# mark-obj (frequency:38)
+
#:** {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}}
#: {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' them. |(jw__29072, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|We all go '''leave''' our mama and papa one day, go find work. |(NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)}}
#: {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' this things? |(jw__29071, __no translation__)}}
+
# Na make person carry someting follow body.
# - (frequency:37)
+
#:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}}
#: {{ux|dv|See '''leave''', '''leave'''… |(PRT_10_Market_DG__228, See eh, leave... leave...)}}
 
#: {{ux|dv|You de go on '''leave''' too? |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__77, You are going on leave too ?)}}
 
# cc-obj (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|But '''leave''' the part wey remain and the root for ground. |(jw__26788, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|‘Time don reach, when all of una go scatter one by one go una house and '''leave''' me. |(jw__49357, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Na im moder dey '''leave''' am. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__110, It's her mother who allows her.)}}
 
#: {{ux|dv|Na, na im moder dey '''leave''' am. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__105, It's... it's her mother that allows her.)}}
 
# conj-obj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|'''Leave''' us, make we go, fight for ourself. |(ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__53, Leave us, let us go, and fight for ourselves.)}}
 
#: {{ux|dv|Udoji waka comot '''leave''' wife and two pickin dem. |(bbc__96997, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|E say deh avoid form of state and how for free political prisoners and e decide for '''leave'''. |(bbc__13530, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BBC tori pipo wey dey di team hotel for France, don carri eye see as dem dey load dia bus to '''leave'''. |(bbc__18804, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband had ran away and abandoned her with children.)}}
 
# nsubj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Stockfish and scent '''leave'''. |(bbc__90172, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|What about some men wey even feel say paternity '''leave''' na waste of time? |(bbc__99643, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Doctors wey dey '''leave''' go affect Nigeria |(bbc__2225, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nneoma Ogaraku Dr Ogaraku say doctors wey dey '''leave''' go affect Nigeria |(bbc__74831, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'Nigerian men go use dia paternity '''leave''' dey branch beer parlour' |(bbc__9163, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No di girl, I will not want chop her, I no want '''leave''' her, I just like di girl, I want marry di girl, |(ONI_14_Girlfriends_DG__52, No, the girl, I don't want to have a fling with her; I don't want to leave her; I just like the girl. I want to marry the girl. )}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ms Arden talk say she and her partner, Clarke Gaford dey expect dia first pickin for June after which she dey plan go fir six weeks '''leave'''. |(bbc__68878, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ah di use '''leave''' weh de name na 'Eboko' for kontri tok and ah di give some rope make woman tie for e waist, den rules dem weh de woman no suppose keep for get belle. |(bbc__211, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|How the things wey you don learn from this study fit help you '''leave''' anything because of God work? |(jw__15042, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Person fit still fall for sex matter if e travel '''leave''' house because of work, or when man and woman dey work together for working place. |(jw__8814, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
* [[maternity leave]]
* [[paternity leave|paternity leave]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Restaurant shame woman wey wan give pikin breast First African woman to win Pakistan assembly election Why men need paternity leave for Nigeria |(bbc__85073, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem say paternity leave, wey be holiday wey papa dem dey get when dem born new pickin, fit be one of di main thing wey go help pickin to develop well-well for dia early age. |(bbc__29687, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* lose 0.63 802, abandon 0.61 101, forget 0.60 672, pursue 0.59 426, tire 0.59 548, disturb 0.59 183, hold 0.58 1315, stay 0.58 1561, comot 0.57 4450
+
* [[comot]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 18:45, 29 March 2021

Naija

Etymology

From: English leave

Pronunciation

  • lív


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 68
  • Frequency rank in NSC treebank: 189
  • Frequency in raw corpus: 1297
  • Frequency rank in raw corpus: 287

Noun

  1. Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
    • I dey maternity leave for three months.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
    For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin.  — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)
    Why men need paternity leave for Nigeria  — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)

Verb

  • Na make person comot for one place go anoder.
    • Who leave dirty plate for this kitchen?.  — (NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)
    • I beg pull your shoe leave am for domot.  — (NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)
    • Leave am.  — (deuber__3550, leave it.)
    • Make we ready to leave them.  — (jw__29072. Let us prepare to leave here.)
  1. Na make person no carry someting follow body.
      • You go dey ready to leave dis things?  — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
    We all go leave our mama and papa one day, go find work.  — (NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)
  2. Na make person carry someting follow body.
    • E say her husband don run leave wit children.  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

  • lose 0.63 802, abandon 0.61 101, forget 0.60 672, pursue 0.59 426, tire 0.59 548, disturb 0.59 183, hold 0.58 1315, stay 0.58 1561, comot 0.57 4450

Translations

  • English: no definition