Difference between revisions of "leave"

Line 17: Line 17:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
 
# Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
#:* {{ux|dv|I dey maternity leave for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on '''maternity leave''' for three months.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey maternity '''leave''' for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)}}
#: {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)}}
+
#:* {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)}}
#: {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)}}
+
#:* {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Na make person comot for one place go anoder.  
+
# Na make person comot for one place go anoder.
 +
#:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' them. |(jw__29072. Let us prepare to leave them.)}}
 +
#: {{ux|dv|We all go '''leave''' our mama and papa one day, go find work. |(NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)}}
 +
# Na make person put someting where e no suppose dey.
 
#:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty plate for this kitchen?. |(NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)}}
 
#:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty plate for this kitchen?. |(NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg pull your shoe '''leave''' am for [[domot]]. |(NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg pull your shoe '''leave''' am for [[domot]]. |(NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, leave it.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, leave it.)}}
#:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' them. |(jw__29072. Let us prepare to leave here.)}}
+
 
# Na make person no carry  someting follow body.
 
 
#:** {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}}
 
#:** {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}}
#: {{ux|dv|We all go '''leave''' our mama and papa one day, go find work. |(NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)}}
+
 
 
# Na make person carry someting follow body.
 
# Na make person carry someting follow body.
 
#:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}}
 
#:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}}
Line 38: Line 40:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[comot]]
 
* [[comot]]
 
====Antonyms====
 
* lose 0.63 802, abandon 0.61 101, forget 0.60 672, pursue 0.59 426, tire 0.59 548, disturb 0.59 183, hold 0.58 1315, stay 0.58 1561, comot 0.57 4450
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
* English: no definition

Revision as of 19:27, 29 March 2021

Naija

Etymology

From: English leave

Pronunciation

  • lív


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 68
  • Frequency rank in NSC treebank: 189
  • Frequency in raw corpus: 1297
  • Frequency rank in raw corpus: 287

Noun

  1. Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
    • I dey maternity leave for three months.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
    • For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin.  — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)
    • Why men need paternity leave for Nigeria  — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)

Verb

  1. Na make person comot for one place go anoder.
    • Make we ready to leave them.  — (jw__29072. Let us prepare to leave them.)
    We all go leave our mama and papa one day, go find work.  — (NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)
  2. Na make person put someting where e no suppose dey.
    • Who leave dirty plate for this kitchen?.  — (NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)
    • I beg pull your shoe leave am for domot.  — (NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)
    • Leave am.  — (deuber__3550, leave it.)
      • You go dey ready to leave dis things?  — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
  1. Na make person carry someting follow body.
    • E say her husband don run leave wit children.  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: no definition