leave

Naija

Etymology

From: English leave

Pronunciation

  • lív


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 68
  • Frequency rank in NSC treebank: 189
  • Frequency in raw corpus: 1297
  • Frequency rank in raw corpus: 287

Noun

  1. Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
    • I dey maternity leave for three months.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
    • For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin.  — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)
    • Why men need paternity leave for Nigeria  — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)

Verb

  1. Na make person comot for one place go anoder.
    • Make we ready to leave them.  — (jw__29072. Let us prepare to leave them.)
    We all go leave our mama and papa one day, go find work.  — (NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)
  2. Na make person put someting where e no suppose dey.
    • Who leave dirty plate for this kitchen?.  — (NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)
    • I beg pull your shoe leave am for domot.  — (NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)
    • Leave am.  — (deuber__3550, leave it.)
      • You go dey ready to leave dis things?  — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
  1. Na make person carry someting follow body.
    • E say her husband don run leave wit children.  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: no definition