Difference between revisions of "lepa"
TellaSamson (talk | contribs) |
|||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''lɛ'' and ''pā'' | + | From: Yoruba ''lɛ'' and ''pā'' ''(extremely flat)'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | #Person wey no get body. |
− | #:* {{ux|dv|Na '''lepa''' go fit wear dis kind gown.|( | + | #:* {{ux|dv|Na '''lepa''' go fit wear dis kind gown.|(Only a slim girl can put on this kind of gown.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Dat fine '''lepa''' girl just dey enter my eye.|( | + | #:* {{ux|dv|Dat fine '''lepa''' girl just dey enter my eye.|(I attracted to that fine slim girl.)}} |
#Boy wey no get body. | #Boy wey no get body. | ||
− | #:* {{ux|dv|Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa.|( | + | #:* {{ux|dv|Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa.|(I do not like to go after slim men.)}} |
− | #:* {{ux|dv|My brother don turn lepa finish as e go boarding school. |( | + | #:* {{ux|dv|My brother don turn lepa finish as e go boarding school. |(My brother has become slim since he started attending boarding school.)}} |
− | ===Related forms=== | + | ====Synonym==== |
+ | [[lepa shandy]] | ||
+ | ====Related forms==== | ||
*[[lepa shandy]] | *[[lepa shandy]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== |
Latest revision as of 15:07, 6 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba lɛ and pā (extremely flat)
Pronunciation
- lɛ̀pá
Noun
- Person wey no get body.
- Na lepa go fit wear dis kind gown. — (Only a slim girl can put on this kind of gown.)
- Dat fine lepa girl just dey enter my eye. — (I attracted to that fine slim girl.)
- Boy wey no get body.
- Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa. — (I do not like to go after slim men.)
- My brother don turn lepa finish as e go boarding school. — (My brother has become slim since he started attending boarding school.)
Synonym
Related forms
Antonym
Translation
English: slim