Difference between revisions of "lepa"

 
(19 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: Yoruba ''lɛ'' and ''pā'' ''(extremely flat)''
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===Definition===
+
* lɛ̀pá
Woman/girl wey no get body.
+
 
 +
<sm2>Pcm-ng-lepa.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-lepa.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#:* {{ux|dv|Na lepa go fit wear dis cloth.|( insert translation )}}
+
#Person wey no get body.
#:* {{ux|dv|Dat lepa girl too fine.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''lepa''' go fit wear dis kind gown.|(Only a slim girl can put on this kind of gown.)}}
#:* {{ux|dv|Me I no dey follow boy wey be lepa. |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|Dat fine '''lepa''' girl just dey enter my eye.|(I attracted to that fine slim girl.)}}
 +
#Boy wey no get body.
 +
#:* {{ux|dv|Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa.|(I do not like to go after slim men.)}}
 +
#:* {{ux|dv|My brother don turn lepa finish as e go  boarding school. |(My brother has become slim since he started attending boarding school.)}}
  
 +
====Synonym====
 +
[[lepa shandy]]
 +
====Related forms====
 +
*[[lepa shandy]]
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
*[[orobo]]
 
*[[orobo]]

Latest revision as of 15:07, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba and (extremely flat)

Pronunciation

  • lɛ̀pá

Play Play

Noun

  1. Person wey no get body.
    • Na lepa go fit wear dis kind gown.  — (Only a slim girl can put on this kind of gown.)
    • Dat fine lepa girl just dey enter my eye.  — (I attracted to that fine slim girl.)
  2. Boy wey no get body.
    • Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa.  — (I do not like to go after slim men.)
    • My brother don turn lepa finish as e go boarding school.  — (My brother has become slim since he started attending boarding school.)

Synonym

lepa shandy

Related forms

Antonym

Translation

English: slim