Difference between revisions of "lepa"
(→Noun) |
|||
(18 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: Yoruba ''lɛ'' and ''pā'' ''(extremely flat)'' | ||
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * lɛ̀pá | |
− | + | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-lepa.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-lepa.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #:* {{ux|dv|Na lepa go fit wear dis | + | #Person wey no get body. |
− | #:* {{ux|dv|Dat lepa girl | + | #:* {{ux|dv|Na '''lepa''' go fit wear dis kind gown.|(Only a slim girl can put on this kind of gown.)}} |
− | #Boy wey no get | + | #:* {{ux|dv|Dat fine '''lepa''' girl just dey enter my eye.|(I attracted to that fine slim girl.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Me I no dey follow | + | #Boy wey no get body. |
− | #:* {{ux|dv|My brother don turn lepa finish as e go | + | #:* {{ux|dv|Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa.|(I do not like to go after slim men.)}} |
+ | #:* {{ux|dv|My brother don turn lepa finish as e go boarding school. |(My brother has become slim since he started attending boarding school.)}} | ||
+ | ====Synonym==== | ||
+ | [[lepa shandy]] | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | *[[lepa shandy]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
*[[orobo]] | *[[orobo]] |
Latest revision as of 15:07, 6 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba lɛ and pā (extremely flat)
Pronunciation
- lɛ̀pá
Noun
- Person wey no get body.
- Na lepa go fit wear dis kind gown. — (Only a slim girl can put on this kind of gown.)
- Dat fine lepa girl just dey enter my eye. — (I attracted to that fine slim girl.)
- Boy wey no get body.
- Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa. — (I do not like to go after slim men.)
- My brother don turn lepa finish as e go boarding school. — (My brother has become slim since he started attending boarding school.)
Synonym
Related forms
Antonym
Translation
English: slim