Difference between revisions of "lepa"

Line 7: Line 7:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Girl wey no get body
 
#Girl wey no get body
#:* {{ux|dv|Na lepa go fit wear dis cloth.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''lepa''' go fit wear dis kind gown.|(NSC_Shulammite_2020, Only a slim girl can put on this kind of gown.)}}
#:* {{ux|dv|Dat lepa girl too fine.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|Dat fine '''lepa''' girl just dey enter my eye.|(NSC_Shulammite_2020, I am lusting after that fine slim girl.)}}
 
#Boy wey no get body.
 
#Boy wey no get body.
#:* {{ux|dv|Me I no dey follow boy wey no get body.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa.|( NSC_Shulammite_2020, I do not like to go after slim men.)}}
#:* {{ux|dv|My brother don turn lepa finish as e go  boardinghouse. |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|My brother don turn lepa finish as e go  boarding school. |( NSC_Shulammite_2020, My brother has become slim since he started attending boarding school.)}}
  
 
====Antonym====
 
====Antonym====

Revision as of 17:05, 26 October 2020

Naija

Etymology

Pronunciation

Definition

Woman wey be selense wey no get body.

Noun

  1. Girl wey no get body
    • Na lepa go fit wear dis kind gown.  — (NSC_Shulammite_2020, Only a slim girl can put on this kind of gown.)
    • Dat fine lepa girl just dey enter my eye.  — (NSC_Shulammite_2020, I am lusting after that fine slim girl.)
  2. Boy wey no get body.
    • Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa.  — ( NSC_Shulammite_2020, I do not like to go after slim men.)
    • My brother don turn lepa finish as e go boarding school.  — ( NSC_Shulammite_2020, My brother has become slim since he started attending boarding school.)

Antonym

Translation

English: slim