Difference between revisions of "lepa"
(→Naija) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv|My brother don turn lepa finish as e go boarding school. |( NSC_Shulammite_2020, My brother has become slim since he started attending boarding school.)}} | #:* {{ux|dv|My brother don turn lepa finish as e go boarding school. |( NSC_Shulammite_2020, My brother has become slim since he started attending boarding school.)}} | ||
+ | ===Related forms=== | ||
+ | *[[lepa shandy]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
*[[orobo]] | *[[orobo]] |
Revision as of 17:09, 26 October 2020
Naija
Etymology
Pronunciation
Definition
Woman wey be selense wey no get body.
Noun
- Girl wey no get body
- Na lepa go fit wear dis kind gown. — (NSC_Shulammite_2020, Only a slim girl can put on this kind of gown.)
- Dat fine lepa girl just dey enter my eye. — (NSC_Shulammite_2020, I am lusting after that fine slim girl.)
- Boy wey no get body.
- Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa. — ( NSC_Shulammite_2020, I do not like to go after slim men.)
- My brother don turn lepa finish as e go boarding school. — ( NSC_Shulammite_2020, My brother has become slim since he started attending boarding school.)
Related forms
Antonym
Translation
English: slim