Difference between revisions of "lepa"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
From: Yoruba lèpā
  
 
===Definition===
 
===Definition===

Revision as of 15:26, 27 October 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba lè + pā

Pronunciation

From: Yoruba lèpā

Definition

Woman wey be selense wey no get body.

Noun

  1. Girl wey no get body
    • Na lepa go fit wear dis kind gown.  — (NSC_Shulammite_2020, Only a slim girl can put on this kind of gown.)
    • Dat fine lepa girl just dey enter my eye.  — (NSC_Shulammite_2020, I am lusting after that fine slim girl.)
  2. Boy wey no get body.
    • Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa.  — ( NSC_Shulammite_2020, I do not like to go after slim men.)
    • My brother don turn lepa finish as e go boarding school.  — ( NSC_Shulammite_2020, My brother has become slim since he started attending boarding school.)

Related forms

Antonym

Translation

English: slim