Difference between revisions of "lepa"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Girl wey no get body | + | #Girl wey no get body. |
#:* {{ux|dv|Na '''lepa''' go fit wear dis kind gown.|(NSC_Shulammite_2020, Only a slim girl can put on this kind of gown.)}} | #:* {{ux|dv|Na '''lepa''' go fit wear dis kind gown.|(NSC_Shulammite_2020, Only a slim girl can put on this kind of gown.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Dat fine '''lepa''' girl just dey enter my eye.|(NSC_Shulammite_2020, I am lusting after that fine slim girl.)}} | #:* {{ux|dv|Dat fine '''lepa''' girl just dey enter my eye.|(NSC_Shulammite_2020, I am lusting after that fine slim girl.)}} |
Revision as of 11:35, 28 October 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba lè + pā
Pronunciation
From: Yoruba lèpā
Definition
Woman wey be selense wey no get body.
Noun
- Girl wey no get body.
- Na lepa go fit wear dis kind gown. — (NSC_Shulammite_2020, Only a slim girl can put on this kind of gown.)
- Dat fine lepa girl just dey enter my eye. — (NSC_Shulammite_2020, I am lusting after that fine slim girl.)
- Boy wey no get body.
- Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa. — ( NSC_Shulammite_2020, I do not like to go after slim men.)
- My brother don turn lepa finish as e go boarding school. — ( NSC_Shulammite_2020, My brother has become slim since he started attending boarding school.)
Related forms
Antonym
Translation
English: slim