lepa

Revision as of 21:22, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba and meaning slim

Pronunciation

  • lɛ̀pá

Play Play

Noun

  1. Person wey no get body.
    • Na lepa go fit wear dis kind gown.  — (NSC_2020, Only a slim girl can put on this kind of gown.)
    • Dat fine lepa girl just dey enter my eye.  — (NSC_2020, I attracted to that fine slim girl.)
  2. Boy wey no get body.
    • Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa.  — ( NSC_2020, I do not like to go after slim men.)
    • My brother don turn lepa finish as e go boarding school.  — ( NSC_2020, My brother has become slim since he started attending boarding school.)

Related forms

Antonym

Translation

English: slim