lepa

Naija

Etymology

Pronunciation

Usage

Definition

Woman/girl wey no get body.

Noun

    • Na lepa go fit wear dis cloth.  — ( insert translation )
    • Dat lepa girl too fine.  — ( insert translation )
    • Me I no dey follow boy wey be lepa.  — ( insert translation )

Antonym

Translation

English: slim