lepa
Naija
Etymology
Pronunciation
Definition
Woman/girl wey no get body.
Noun
- Na lepa go fit wear dis cloth. — ( insert translation )
- Dat lepa girl too fine. — ( insert translation )
- Boy wey no get money.
- Me I no dey follow boy wey no get body. — ( insert translation )
- My brother don turn lepa finish as e go boardinghouse. — ( insert translation )
Antonym
Translation
English: slim