lepa

Naija

Etymology

Pronunciation

Definition

Woman wey be selense wey no get body.

Noun

  • Na lepa go fit wear dis cloth.  — ( insert translation )
  • Dat lepa girl too fine.  — ( insert translation )
  1. Boy wey no get body.
    • Me I no dey follow boy wey no get body.  — ( insert translation )
    • My brother don turn lepa finish as e go boardinghouse.  — ( insert translation )

Antonym

Translation

English: slim