lepa shandy

Revision as of 17:25, 1 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Yoruba: lepa

Pronunciation

  • lɛ̀kpàʃáńdì

Play Play

Noun

  • Woman wey no get body.
  • People dey wey like lepa shandy pass orobo.  — (NSC_Tella_2021, There are people who prefer slim ladies to curvy ladies.)

Adjective

  • Woman wey no get body.
  • My babe na lepa shandy.  — (NSC_Tella_2021, My babe is slim.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: slim person