lepa shandy

Revision as of 21:24, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Yoruba: lepa

Pronunciation

  • lɛ̀kpàʃáńdì

Play Play

Noun

  • Woman wey no get body.
  • People dey wey like lepa shandy pass orobo.  — (NSC_2021, There are people who prefer slim ladies to curvy ladies.)


Adjective

  • Woman wey no get body.
  • My babe na lepa shandy.  — (NSC_2021, My babe is slim.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: slim person